Wednesday, 10 June 2015

Wishing you happiness and love like the unending circle of your wedding ring

  Image result for happy marriage text

  My people una well done oooo
 AWW this two couples una too fine wella ........... na so our people talk say man must live e papa and mama go marry and build  e own home na so Bible also talk am too...... Even psquare dem talk for their song say if them no marry dem go thief somebody chei na so marriage take dey sweet?  Oya make i pour more water for una garri, i know say una like good tins........
  Check invitation attached with picture


                                            OBYNO 2015

Image result for happy marriage textYou two are perfect together! Wishing you love and happiness on your special day!
                BEAUTIFUL COUPLES
Share:

0 comments:

Post a Comment